1 y - Translate

my pipo, who get 2day fit broke 2morow if u chop am any how, that same elder wey talk say wait for ur tym, hmm him talk am again, say tym wait for no man, abeg which kind elder be this ooooo😂😂😂🤣🤣🤣🙄🙄🙄